Your Love By Moses Bliss ft Chandler Moore lyrics

Admin Avatar

Posted by Admin Song Hit

Moses Bliss – Your Love Ft. Chandler Moore 950x950 1

Your Love By Moses Bliss ft Chandler Moore lyrics

listen your love by moses bliss ft chandler moore mp3

“Your Love Lyrics”

I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently


This your love
It is all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh


This your love
E bi all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh


This your love (This your love)
Never seen your kind of love before (This your love o)
This is your love o (This your love)
(This your love o)


Everyday I’m seeing proof
Brand new mercies is something true
It don’t change on what I do
You stay the same all way
Nothing can make you take your love from me


No one else deserves our praise
You go through for me on the hard days
Tell my story for one name
The only love that said
Nothing could ever separate
Separate me from


This your love
It’s all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi yeah ye ehh
Igbakala m isi ye ehh


This your love
Is all I want
This, your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh


Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love


Oh oh oh
When I look around
All I see is your love
When I look around
All I see is your love

Drop Your Comments (0)

No posts found.